BBNaija 2020 housemates eviction: Eric and Tochi don comot from di Big Brother Naija season 5 edition

BBNaija 2020 housemates eviction: Eric and Tochi don comot from di Big Brother Naija season 5 editionFans bin get di chance until Thursday August 6 by 10pm to cast dia votes to keep dia favourite housemates for di game.

Like di last Sunday night eviction show, oda housemates also get chance to choose two of di four housemates wit di lowest votes wey dem go like make e comot from di house.

Di housemates wey enta di house for July 19 don spend 21 days out of dia 71 day journey so far.

Dis na di list of housemates wey bin dey up for eviction for di third week.

Victoria Adeyele AKA Vee
Timmy Sinclair AKA Trikytee
Terseer Kiddwaya
Praise Nelson
Florence Wathoni Anyansi
Tochukwu Okechukwu AKA Tochi
Kate Jones AKA Ka3na
Eric Akhigbe
Ngozi Nlewedim AKA Erica
Ezekiel Bright Osemudiame AKA Brighto
Aisha Umaru AKA Kaisha
Emuobonuvie Akpofure AKA Neo
Tolani Shobajo AKA Tolanibaj
Olamilekan Agbeleshe AKA Laycon
Rebecca Hampson AKA Nengi
Lucy
Out of 20 housemates wey start di journey na 16 housemates remain for di Big Brother Naija house afta dis eviction.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *